Miss Young

Hello, I am Miss Young. I received the following email. It is a socalled "Advance Fee Fraud" letter, where I am promised millions for my assistance. These stories are all lies, and if I respond, sooner or later I will be asked to pay a fee. If I pay, another fee will quickly come up, and it will continue that way until I give up or run out of money. I will never see the millions, because they never existed.

If you received a similar email, you should go to the homepage to read more about 419 fraud.


Mr From: Goodluck Chambers chambersgoodluckjonathan@gmail.com
To: undisclosed-recipients:;
Sent: Tue, May 1, 2018 9:31 am
Subject: oga ma guy abeg pls. .

junior boy laik u, who blend una ? u no deyfull basket, people wey dey do heavy tins no dey even send me rubbishes laik diss, go hustle make money,u bi empty vessel,full moon dey reach now, nex tin u go begin find ur cousin wey from yankee come back wey u go dey wash em car dey follow follow am, now is ur time to make it. i don tell u finish ?

omo we no be same level, i dey live for u.k., i get masters degree economics, i get british passport, i get houses and cars, hotels dey 9ja, we no be mate mumu cause i pass u long long ago, i dey 28 yrs but wetin i already achieve in short period, all ur family join put hand together never even dream am mumu, if u need money i go do western for u make u use recharge your connection phool, u tink say me n u dey 9ja dey suffer together, hahaha, i dey london BUSSTARD.
Holla me if you need money mumu ?



 
   
Miss Young

If you received a similar letter, please ignore it. Do not answer it. If you do, you will end up on more of the mailing lists used by the criminals behind this fraud. Read more....

 

Copyright © 2004-2015 419.bittenus.com. All rights reserved. Updated 01-May-2018